Friday 14 February 2014

EXPOSED: Naija Female Gospel Singer Caught In Séx Runs

..

Chai! Shame no dey for some ladies dictionary again, na so so public disgrace dem just dey do dis days, dem go just dey show pipu dem things wey sopos dey for inside cloth...

oya see mata o, dem go just dey carry dem bodi up and down dey sleep with diffrent pipu, now na so one of her friend don expose am.. Una wa hear something? Dis babe na Port Harcourt gospel singer o.
Or seh make we dey waka like Adam and Eve up and down ni?

ih get as ih be o.. see wetin she don do for domot... abeg Adult + o..


No comments:

Post a Comment

whizqidconcept@gmail.com